Na Freddy Mukuza friend witness im final moment. Di friend bin stand helpless, 50m (160 ft) away. Wen im hear say M23 rebels shoot Freddy, im and oda pipo rush to di scene for Goma, eastern Democratic ...
Wit tears, sadness and surprise, Nigerians bin receive di news of di death of ogbonge music artiste Ilerioluwa Oladimeji Aloba aka Mohbad wey mysteriously kpai for 12 September 2023. Plenti Nigerians ...
Surging jihadist violence wey dey sweep across Burkina Faso, Mali and Niger dey make pipo worry say di Sahel region for West Africa fit dey destabilised. One umbrella group wey get link wit al-Qaeda ...